AAkintomiwainblog.web3afrika.com·Oct 6, 2022 · 5 min readUnderstanding solidityBlock greetings, great builders. As per person wey dey familiar with this web 3 space, you go don hear about this term "solidity". For this article, I go like explain wetin he be. The first time wey I go search for the meaning of solidity, na the de...00
AAkintomiwainofficiallyxenos.hashnode.dev·Aug 3, 2022 · 5 min readPolygon's zkEVM: Knight In Shining ArmorIntroduction @ layiwasabi I hail una builders today cause na una dey “rain”. Two days ago, i promise say I go talk about Polygon’s zkEVM wey don land. If you be developer, abeg carry chair, balance well come pay attention. Before I yarn wetin po...02MJ
AAkintomiwainofficiallyxenos.hashnode.dev·Jul 23, 2022 · 7 min readSoulbound Tokens: Web3's new dispensationTomiwa Akinpelu Introduction My able comrades, I hail una! For May this year wey we dey, our big oga for Ethereum Vitalik Buterin and 2 others gather release one research paper wey dem title as Decentralized Society: Finding Web3's Soul. Una sabi s...01J
AAkintomiwainofficiallyxenos.hashnode.dev·Jul 6, 2022 · 5 min readUnderstanding solidity.Block greetings great builders As per person wey dey familiar with this web 3 space, you go don hear about this term "solidity". For this article, I go like explain wetin he be. The first time wey I go search for the meaning of solidity, na the def...00
AAkintomiwainblog.web3afrika.com·Jun 20, 2022 · 4 min readWetin be Web3 ?If you dey this tech space, you go don dey hear about "web 3" upandown but you fit no sabi wetin he mean abi you fit dey confused about wetin e be. For here, I go try explain wetin Web 3 be in pidgin and I hope say you go sabi am better when you fini...00