Soulbound Tokens: Web3's new dispensation
Tomiwa Akinpelu
Introduction
My able comrades, I hail una!
For May this year wey we dey, our big oga for Ethereum Vitalik Buterin and 2 others gather release one research paper wey dem title as Decentralized Society: Finding Web3's Soul. Una sabi s...
officiallyxenos.hashnode.dev7 min read
John Fáwọlé
Blockchain Technical Writer
This is the first time I'm reading your articles, and I must confess that this is super relatable and informative.
Explaining this technical concepts in pidgin no be small thing.
Nah big man fit dey run big things.🙌🏽