Wetin be Web 3?
If you dey this tech space, you go don dey hear about "web 3" upandown but you fit no sabi wetin he mean abi you fit dey confused about wetin e be.
For here, I go try explain wetin Web 3 be in pidgin and I hope say you go sabi am better when you fin...
officiallyxenos.hashnode.dev4 min read
leathercomp.
I dey write my articles in pidgin
make sense