Wetin be programming and programming language?
Sep 2, 2022 · 3 min read · Wetin be programming? Programming na wen we dey give computer something make e do, as the world dey now, na programming dey for everything wey we dey use, awa phone, TV, radio, motor, even some okada, na computer dem dey use, But na how we go take t...
BBenjamin commented